profile/1503IMG_20200927_130047.jpg
Samppy66

JOKE OF THE DAY
~0.9 mins read
Okada kill two people inside trailler...
Christiano ronado impregnant funke akindele...
Lil wayn features pasuma in his new single...
Eyinmba will sign messi this november...
Baba suwe joined illuminati, signed in by jay z...
Beyonce is in love with terry G...
Primary pupils don dey graduate at class Primary 2...
University and poly students putting on school 🫠uni former...
Obama claim edo state as his home 🡠town...
New arsena manager is now Okey Emordi...
Chris Brown wear agbada and slippers to the grammy awards...
😯😆😅😄😀😊☺😀😂ðŸ˜ðŸ˜ƒ
My country people na so i see my goat the play football with him fellow human beans yesterday, da one no even pain me na so i see frog the prepare rice and stool for tinibu with some fellow okoacha men ooo i enter market yesterday I see dog de tie okpehey o men dose no even shock me de one wey shock me be sa all the animals sa Dem wan go get their pvc sa de country no de favor them again sa after all Dem go come de sleep with Dem de make money for Lagos. No be me talk am oo na joke talk am ooo.

Advertisement

Link socials
Matches
Loading...